Timi Martins – Na The Money I Dey Find

Na The Money I Dey Find Song By Timi Martins Mp3 Download


Timi Martins – Na The Money I Dey Find

Enormous Nigerian Afropop and Afrobeat musical genius and songwriter, Timi Martins unveils another earth-shattering masterpiece tagged “Na The Money I Dey Find.” 

Consequently, this newly dropped captivating track fills in as a follow-up to his previously delivered hit track captioned “Burst My Brain (BMB).”

Rewardbeatz, a renowned and skilled record producer, joined forces with the talented Nigerian record producer Krizbeatz to create this captivating new record.

Make sure to grab a copy of this fresh track for your music library. It’s a well-crafted work of art, offering the perfect blend of soothing vibes.

Na The Money I Dey Find Song Lyrics By Timi Martins Mp3 Below.

Preye pari pa pa pa pa pa

Ba! ( mix naija entertainment)

Steady chasing my grind

Anything for the money

(For the money )

I no Dey see bad vibes

For rare view won le bami

(Won le ba )

But for their mind I don jazz up

Plenty things wey don Dey sup

Wey make i Dey run

Na wahala everyday

Na banana I wan Dey stay

I need the

Strength to carry on

I Dey pray for

Grace to fit work and chop

See all of my mandem

Make we Dey the top

If you no get money

Them go use you for Lagos

Them go use you Dey play ball

That na why

247 mehn I’m always on my grind

Me I come clean I no get nothing to hide

I Dey burn trees just to ease my mind

Na the money I Dey find

247 mehn I’m always on my grind

Me I come clean I no get nothing to hide

I Dey burn trees just to ease my mind

Na the money I Dey find !

Money i dey money I Dey find

Money I dey money I dey find

Money I dey money I dey find

Na the money I Dey find.

Money i dey money I Dey find

Money I dey money I dey find

Money I dey money I dey find

Na the money I Dey find

Everyday man I’m chasing

I just hope that it makes sense

Cos i know plenty be watching

Them Dey see am but them pretend

But for their neck I Dey gazo

Plenty things wey don dey sup

Mio le sotan

Na wahala everyday

Na banana I wan Dey stay !

I need the

strength to carry on

I Dey pray for

Grace to fit work and chop

See all of my mandem

Make we Dey the top

If you no get money

Them go use you for Lagos

Them go use you Dey play ball

That na why

247 mehn I’m always on my grind

Me I come clean I no get nothing to hide

I Dey burn trees just to ease my mind

Na the money I Dey find !

247 mehn I’m always on my grind

Me I come clean I no get nothing to hide

I Dey burn trees just to ease my mind

Na the money I Dey find !

Money i dey money iDey find

Money I dey money I dey find

Money I dey money I dey find

Na the money I Dey find

Money i dey money I Dey find

Money I dey money I dey find

Money I dey money I dey find

Na the money I Dey find

247 mehn I’m always on my grind

Me I come clean I no get nothing to hide

Me I burn burn trees just to ease my mind

Na the money I Dey find !

247 mehn I’m always on my grind

Me I come clean I no get nothing to hide

Me I burn burn trees just to ease my mind

Na the money I Dey find !

Listen & Download Na The Money I Dey Find Song By Timi Martins Mp3 Below.

 

Download Mp3 Here

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!